Lolz, my oga like to.dey whine e boys sha
But me I understand say u dey try encourage me
Thank you bro
It's a pleasure for me
You are viewing a single comment's thread from:
Sort: Trending
No be lie chief
I for like come for training
Setting beat or making beat on keyboard is actually a difficult matter for me eeehn... so when person sabi do am well.. e make sense
Infact, that interlude you had to add the metronome and play along with it, then switched it off.... all those fast actions no be beans oooo...
So when next we call you Oga, just accept am sharp sharp
🙌
😁
Haha
I no say if I continue to argue I no go win so leme just accept it as a compliment. You wey be baba for music generally
Sha tanchu sir. You too much