You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-ANNIVERSARY: THE EVENT

in AFRI-TUNES β€’ 2 years ago

Chai
Baba no remember me 😭😭😭😭

Sort: Β 

This one wey this man dey find who remember am so
Who forget you recently? Tell us, we are here for you 🀧

I no see this sha
Let me come nd go

Who forget you recently?

You, gan gan

Impossible
Why you dey talk the impossible? 🀧

Because in the "impossible", it is "possible"

😌

πŸ€¦β€β™€οΈ I tire for who nor tire for you
Oya be going abeg

πŸ˜†πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

Hehe, na u b @afri-tunes na, so u dey
Lols