You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES: The Future? (Afri-Anniversary)

in AFRI-TUNES β€’ 3 years ago

You come get mind dey fall sick for our anniversary week abi?

🀧🀧🀧 wetin man go do....
The small strength wey God dey give us... we don almost finish am for this matter πŸ₯²

Thank you 😁

Sort: Β 

Thank God say e don over
I still dey wait for my badge 🀧

Make I give you my primary school badge??? You go like am o 😁

No thank you πŸ™„