You are viewing a single comment's thread from:

RE: AFRI-TUNES WEEK 34 | COMPILATION POST + CONTEST REWARD + SPECIAL ANNOUNCEMENT

in AFRI-TUNES3 years ago

Baba complete your talk oooo

I wan hear wetin @merit.ahama dey make you feel like

Sort:  

Oga boss @ksam
She de make me feel like Black panther naww😂😂😂
Oga boss wehdon ooo😂😂

Na wa oooo
😅😅😅😅
Weldone oooo

Oga turn superhero because of haunty Mewit ooo 😅😅😅

😏😏🚶‍♀️🚶‍♀️

What's she feeling like now 😏

Mtcheeeeew 🚶‍♀️🚶‍♀️

Aploko pikin

Lol
Wetin I do ooo

Nothing obviously 🙄

Aploko pikin....?😂😂😂😂💔
What the heck is thattttt😂😂

He too like aploko
Tatafo 😂😂

aploko
Tatafo

What tribe is this now😀😀

It's Urhobo slang 😂