HIVE OPENMIC WEEK 270 Cover song Odogwu by prinx Emmanuel

in Hive Open Mic5 days ago

▶️ Watch on 3Speak


Hi everyone and welcome to HIVE OPENMIC WEEK 270
shoutout to all dedicated member on hive
I’m glad to present my rendition to the house
for my entry for the week I’m presenting ODOGWU by a popular Music artist From Nigeria
who music and sound has blessed a lot
I choose this song with a mindset of knowing no God is bigger than this true loving God
a lot choose to serve anything but I chose the Living God
my ODOGWU 😁✊

Lyrics
Our Father wey dey for heaven
Nobody fit collect the chair
Wey You sit down
Okay
Brother Nwachukwu (eh le le)
Abeg oh, don't be sleeping on a bicycle
Let's go!
Our Father wey dey for heaven
Nobody fit collect the chair
Wey You sit down (eh-eh)
Our Papa
We gbadun Your pattern
And we throway salama
'Cause na You hold us down
These other gods
Wey them dey carry for pocket
I cannot relate
'Cause my Father is not their mate oh
These other gods wey them dey keep for apartment
All of them are worthless
And I just dey laugh
'Cause my Father is bigger than (odo)
Every (odo)
Any (odogwu)
Oh-o-o-oh (odo)
Any (odo)
All the (odogwu)
Because my Father is bigger than (odo)
Any (odo)
Every (odogwu)
Oh-o-o-o-oh (odo)
Oh-no (odo)
Eh ah (odogwu)
Your actions are not accidental
Only you no contester
Only you for the center
Everything I surrender
You dey give me bonanza
Ah ah ewo
At the mention of Your name oh
And as You step in at the place oh
Every other power go mellow
Everywhere go dey rearrange oh
Nobody fit say no
Number One cha cha cha
Original Abba Father
Everything go sha pra pra
Only you Oga kpata kpata kpata
Our Father wey dey for heaven
Nobody fit collect the chair
Wey You sit down
Our Papa
We gbadun Your pattern
And we throway salama
'Cause na You hold us down
These other gods
Wey them dey carry for pocket
I cannot relate
'Cause my Father is not their mate oh (I can never relate)
These other gods wey them dey keep for apartment
All of them are worthless
And I just dey laugh
Because my Father is bigger than (odo)
Any (odo)
Every (odogwu)
I say He's bigger than (odo)
Odo (odo)
Every (odogwu)
Because my Father is bigger than (odo)
Any (odo)
Every (odogwu)
I say He's bigger than (odo)
Odo (odo)
Every (odogwu)
Our Father wey dey for heaven
Nobody fit collect the chair
Wey You sit down
Our Papa
We gbadun Your pattern
And we throway salama
'Cause na You hold us down
Uploaded using 3Speak Mobile App


▶️ 3Speak

Sort:  

Congratulations @kannygospel1! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)

You made more than 200 comments.
Your next target is to reach 300 comments.

You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

Good one sir

Thank u bossu ✊✊

Nice bro

Thanks boss

This is an amazing performance dear
Your really good
Keep it up

Thank you for this My Bosslady 🙌

Lovely Papa

Nagode big name 🙌🙌✊❤️❤️

Boss wow you are doing exceptionally great

Nagode sir
God bless boss ✊

Omo see better gospel hit. I really love the beat and how you flow smoothly. Amazing performance bro

Nagode Senior 🙌🙌
God bless Sir

Omo hear gbedu abeg, boss you did well

Nice one
Love prinx Emanuel song's
You did a great job 👍